Free MP3 Download : Zinoleesky ' Sunny Ade ' [ Official Music Video + Lyrics]

Zinoleesky / YouTube]

Download Top DJ Mixes On Mdundo Today

Release Date : January 23, 2024

Write by : Zinoleesky 

Artist : Zinoleesky

Rights : Marlian Music

Theme : Self Assurance 

Style : Amapiano, Afrobeat

Langauge : English

Join Our WhatsApp Chat Community To Get Latest Updates

Zinoleesky sets the record straight with this fire track ' Sunny Ade ' . This comes after  a recent social media frenzy . Telling his tale in a way he best knows - Music. He also kick started the year on a very high note . We await for more bangers of similar exemplary  results just like this one , soon.

Uhn uhn uhn uhn

Sorry I'm not sorry (sorry I'm not sorry)
Wetin I no do can't be worried (wetin I no do can't be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny (and they feel they can be funny)

They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn

Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we've done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in it's game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it's game over (ahn ahn)
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn

Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

https://www.youtube.com/watch?v=JzY8PQ_WKCw

About Mdundo.com

Mdundo.com is Africa's leading pan-African music service, dedicated to providing music easily and legally across Africa. With a vast library of African songs, curated playlists and a focus on low internet usage, Mdundo.com is redefining the way people discover, listen to, and engage with African music. Currently, over 145,000 artists have accounts with Mdundo.com, showcasing the platform's commitment to supporting local talent and driving the music industry forward.

You Can Now Promote Your Song To Earn More Money

For those interested in Mdundo visit https://www.mdundoforartists.com/ or contact artist@mdundo.com.

Quick Links

Daily Mixes

DOWNLOAD LATEST BONGO MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST TZ MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST BEST SONGS 2024 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST MUSIC ALBUMS/EP MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF 2023 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF THE WEEK MP3

DOWNLOAD LATEST AFRICAN MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST GHANA MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST KENYA MUSIC MP3

DOWNLOAD MP3 NAIJA MUSIC LATEST

FREE Hot DJ Mixes to Download this Week on Mdundo

 

Leave your comment