Free MP3 Download : MORRAVEY ' MAGICIAN ' ft Davido [ Official Music Video + Lyrics]

[MORRAVEY/YouTube]

Release Date: October 5, 2023

Written by: Morravey

Artist: Morravey

Featured Artist: Davido

Rights: SM entertainment

Theme: Uplifting 

Genre: Afropop

Language: English

Magician Lyrics is borne out of the concept of being a, someone that is a stunner. Murravey knows she is the next big thing in the music industry especially for females

Lyrics 

Shekpe
Baddest
Me before, omo (omo)
Inside life, they don't know (they don't know)
Do covers, I no stop (I no stop)
One more video, I turn up (turn up)
Paddie mi, jeje (jeje)
See me now, my own don clear
From Mile 3 to Yankee (from Mile 3 to Yankee)

As I enter the Alma (Alma)
My Alma-mater
You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?)
I don meet the Holy Father
He don dey my matter
If you say I no fit do am, then nah wetin I go do

I enter like magician (magician)
I shock Insta' (Insta')
Billboard na me get am
The way I enter (the way I enter)
I enter like magician (magician)
No be common entrance (entrance)
Na large entrance
E don be, no resistance (no resistance)

Showed up and I bossed up
I don show and I can't stop, you can't stop me (I don show and I can't stop, you can't stop me)
Haters shout 'cause I get God, ayy ('cause I get God, ayy)
No one can stop me (no one can stop me)
Shutting down cities, jayelo
And I'm living my dreams (my dreams)
From Choba to Yankee (from Choba to Yankee)

As I enter the Alma (Alma)
My Alma-mater
You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?)
You don meet the only papa
He don dey my matter
If you say I no fit do am, then nah wetin I go do (wetin I go do, ooh-ooh)

I enter like magician (magician)
I shock Insta' (Insta')
Billboard na me get am
The way I enter (the way I enter)
I enter like magician (magician)
No be common entrance (entrance, oh-no oh)
Na large entrance (oh-no, no, yeah)
E don be, no resistance (no resistance)

I enter like magician (magician)
I shock Insta' (Insta')
Billboard na me get am (get am)
The way I enter (the way I enter)
I enter like magician (magician)
No be common entrance (entrance, oh-no-no)
Na large entrance
E don be, no resistance (no resistance, oh-no-no)

 

About Mdundo.com

Mdundo.com is Africa's leading pan-African music service, dedicated to providing music easily and legally across Africa. With a vast library of African songs, curated playlists and a focus on low internet usage, Mdundo.com is redefining the way people discover, listen to, and engage with African music. Currently, over 145,000 artists have accounts with Mdundo.com, showcasing the platform's commitment to supporting local talent and driving the music industry forward.

You Can Now Promote Your Song To Earn More Money

For those interested in Mdundo visit https://www.mdundoforartists.com/ or contact artist@mdundo.com.

Quick Links

Daily Mixes

DOWNLOAD LATEST BONGO MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST TZ MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST BEST SONGS 2024 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST MUSIC ALBUMS/EP MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF 2023 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF THE WEEK MP3

DOWNLOAD LATEST AFRICAN MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST GHANA MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST KENYA MUSIC MP3

DOWNLOAD MP3 NAIJA MUSIC LATEST

FREE Hot DJ Mixes to Download this Week on Mdundo

Leave your comment