Free MP3 Download : Korra Obidi 'NO LOVE' [ Official Music Video + Lyrics]

[Korra Obidi/YouTube]

Download Top DJ Mixes On Mdundo Today

Release Date: 2023

Written by: Korra Obidi

Artist: Korra Obidi

Featured Artist: None

Rights: Korra Arts Ent

Theme: Hate

Language: English

Join Our WhatsApp Chat Community To Get Latest Updates

Lyrics 

Ozzie
Korra
BTS
Amen
You no go fit to take me away

Many days I seat and wonder how we got this bad
How we turned so toxic, and we start to drift apart
You been the Odo of my dreams
The only sugar for my tea
Ahh-ahh
How you go dey hurt me, e go dey sweet you
As you dey pain me e go dey sweet you
Shey na meant
Ahh Shey na ment

I say make I take am o
For my pickin dem
But the rate at which you dey misbehave
You go finish me, I, no fit see them

Abeg you no go fit
To chase me away
Abeg you no go fit to break me throw away

Ahh-ahh-ahh
I fight for what is right
I fight for my pikin then
I fight for my babies

Ahh-ahh-ahh
Ahh I fight for what is mine
I fight for my pikin them I fight for my baby

One time, two time ponono
Three time four time itonono
Five time for the way I'm walking out the door
One step, two step, yakata
Three step three step yakata
Four time for the way I'm walking out the door

Abeg you no go fit
To chase me away
Ahh bend you no go fit to break me throw away

 

About Mdundo.com

Mdundo.com is Africa's leading pan-African music service, dedicated to providing music easily and legally across Africa. With a vast library of African songs, curated playlists and a focus on low internet usage, Mdundo.com is redefining the way people discover, listen to, and engage with African music. Currently, over 145,000 artists have accounts with Mdundo.com, showcasing the platform's commitment to supporting local talent and driving the music industry forward.

You Can Now Promote Your Song To Earn More Money

For those interested in Mdundo visit https://www.mdundoforartists.com/ or contact artist@mdundo.com.

Quick Links

Daily Mixes

DOWNLOAD LATEST BONGO MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST TZ MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST BEST SONGS 2024 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST MUSIC ALBUMS/EP MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF 2023 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF THE WEEK MP3

DOWNLOAD LATEST AFRICAN MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST GHANA MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST KENYA MUSIC MP3

DOWNLOAD MP3 NAIJA MUSIC LATEST

FREE Hot DJ Mixes to Download this Week on Mdundo

Leave your comment