Free MP3 Download : Wizkid 'IDK' ft. Zlatan[ Official Music Video + Lyrics]

[Wizkid/YouTube]

Download Top DJ Mixes On Mdundo Today

Release Date: January 12th 2024

Written by: Wizkid, Zlatan, Keven Wolfsohn & Paul Goller.

Artist: Wizkid

Featured Artist: Zlatan

 Rights: RCA records/ SME

Theme: Changing seasons

Style: Afrobeat

Language: Pidgin

Join Our WhatsApp Chat Community To Get Latest Updates

Wizkid, a beloved vocalist from Nigeria, has returned with a fantastic song called ‘IDK.’ The latest soundtrack, which highlights Wizkid's adaptability and inventiveness in the Nigerian music scene, is a must-have for any playlist.

IDK Lyrics by Wizkid ft. Zlatan

[WizKid:]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

Share Your Favourite Songs To Your Blog


[Zlatan:]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

[WizKid:]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align

Everybody fall in, oya just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kings
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin come stop me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

https://www.youtube.com/watch?v=D2NkA-7WILc

About Mdundo.com

Mdundo.com is Africa's leading pan-African music service, dedicated to providing music easily and legally across Africa. With a vast library of African songs, curated playlists, and a focus on low internet usage, Mdundo.com is redefining the way people discover, listen to, and engage with African music. Currently, over 145,000 artists have accounts with Mdundo.com, showcasing the platform's commitment to supporting local talent and driving the music industry forward.

You Can Now Promote Your Song To Earn More Money

For those interested in Mdundo visit https://www.mdundoforartists.com/ or contact artist@mdundo.com.

Quick Links

Daily Mixes

DOWNLOAD LATEST BONGO MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST TZ MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST BEST SONGS 2024 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST MUSIC ALBUMS/EP MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF 2023 MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF TODAY MP3

DOWNLOAD LATEST TOP 10 SONGS OF THE WEEK MP3

DOWNLOAD LATEST AFRICAN MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST GHANA MUSIC MP3

DOWNLOAD LATEST KENYA MUSIC MP3

DOWNLOAD MP3 NAIJA MUSIC LATEST

FREE Hot DJ Mixes to Download this Week on Mdundo

Leave your comment