Song lyrics: Kizz Daniel ft Tekno – Buga

Photo: Kizz Daniel/Instagram

Download FREE DJ Mixes on Mdundo

[Intro]

Hey!

Don't Sleep

Don't Sleep

Wake up

Collect your money

(Collect your money)

Wake up, eh!

Collect your money

(Collect your money)

Wake up

Giddem

 

[Verse 1: Kizz Daniel]

Gbe'ra, gbe'ra

Gbe'ra go get that mullah (wake up)

Mo ni ko kala

Kala gb'owo yẹn o

Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer

 

You don work, you don try (try)

You suppose to dey j'aiye (j'aiye)

Kilo kan mi kan pesin matter o

Pesin wey don grind, oi

When I land, I land softly on a sofa floor

So far, so good, ko ni baje

 

[Chorus Kizz Daniel ft Tekno]

Let me see you (o-lo-lo-lo)

Let me see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

 

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga

 

[Verse 2: Tekno]

Gbe'ra, oh ai

Gb'era o

Gbera

Go get the dollar (wake up)

Kala, kala gb'owo yẹn o

Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer

You don work, you don try

You suppose dey high

Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn

Pesin wey don high

When I land, I land softly on a sofa floor

So far, so good, koni baje

 

[Chorus: Kizz Daniel ft Tekno]

Let me see you (o-lo-lo-lo)

Let me see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

 

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme buga wọn

Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)

Lemme see you (o-lo-lo-lo)

Buga wọn, lemme see me you buga wọn

Lemme see you oh

 

Buga won (lemme see you go)

Lemme see you dey buga won

Buga won

[Outro]

You don work, you don try

You suppose to dey fly

You don work, you don try

You suppose to dey fly

Leave your comment