Nice BoyNGM our money lyrics

intro: Ohom Nice BoyNGM them see me

chorus:
pay us our money,
Nigeria month Don end ooo
pay us our money
Government month Don end ooo
pay us our money
Mr president Abeg nah
pay us our money
pay us our money
pay us our money
x2

verse 1:
yaa when I talk, them go say Nice BoyNGM too the talk. mean why them no know say he pain me nah him make I the talk which kind country come be this one self, country wey monkey the work. Babu dey chop. Food wey poor man no see chop. Nah him this Rich men Animal dey chop. Mr kleff Oga Boss and Jurano. I gat to stop here. cause me self wey i the talk self. I never chop. I never chop.

chorus:
pay us our money,
Nigeria month Don end ooo
pay us our money
Government month Don end ooo
pay us our money
Mr president Abeg nah
pay us our money
pay us our money
pay us our money
x2

verse 2:
yaa this country don carry a enough wahala. the wahala wey dey for this country. Nah him pass the problem wey the Boys dey cause for the street. As I dey here so I no get Joy but when I talk them go say I never blow I don the talk mean why them no know say he pain me nah him make I the talk.

chorus:
pay us our money,
Nigeria month Don end ooo
pay us our money
Government month Don end ooo
pay us our money
Mr president Abeg nah
pay us our money
pay us our money
pay us our money
yaa

outro: Das how it is men. this is A.K.A Mr nameless a very notorious Boy populary know as Nice BoyNGM. the most baddest boy from a good mother. I.B.F international Best Fucker. Dem see me Nice BoyNGM. Dem see me. Nicegangmusic Entertainment

Leave your comment