Yemi Alade Dancina Lyrics - Naija Music

[Image Source: Yemi Alade Instagram]

Where I come from

See me dem ma dancina

(Young Felix) Curvina

Dancina dancina

See me see me dancina, dancina

To the left dancina

To the right dancina

See my money dancina

Dancina ye a ye a

Dance dance dance (ayaya)

Akwababa baba baba baba ba (ayaya)

Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina, see me dancina

See me see me dancina, curvina

See me dance dance dance

See me see me dance my disco

All the guys dem dey dance calypso

Over there dem dey do the konto

With the bum bum bum like sisco

Dancina, dancina aa aa

Dancina a ya ya

Dancina, dancina aa aa

Dance dance dance (ayaya)

Akwababa baba baba baba ba (ayaya)

Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina

See me dancina

See me see me dancina

Curvina, see me dance dance dance

Oye bi oyu me ru

Oye bi ri bi ri oyu me ru

Oye bi oyu me ru

Oye bi ri bi ri oyu me ru

If money no dey to shayo (dance)

But e dey to borrow (dance)

If you like my disco (dance)

If you won see tomorrow (dance)

I dey move I dey dance

Dem dey look dem dey pass

If I burst bottle dem go run

If I play music dem go dance

Dem dey move I dey dance

Dem dey vex give me chance

If dem blow whistle dem go hide

If I play music dem go dance

Oya dance dance dance (ayaya)

Akwababa baba baba baba ba (ayaya)

Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina

See me dancina

See me see me dancina, curvina

See me dance dance dance (ayaya)

https://www.youtube.com/watch?v=Kyqd9Hin1Bo&list=PLnUFZ4sXj07gFmPL6C5UH5AxUAwJuwU7Q&index=8

Leave your comment