Lyrics

Charm Rema

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
View more

Mavin Records artist Rema has released the official charm music video and charm music audio for Rema new song ‘Charm’.

Going by the lyrics, Rema brings some level of ‘humility’ since he begs the woman to ""drop your body armour"". At the same time, he reminds her of his wealth and ability to satisfy her needs.

Charm lyrics

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body armor
Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree

Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)

E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)

You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end

You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom
Soco, ah

Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree

Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

The new ‘Charm’ video, which is devoid of extraneous material, was directed by Perliks, Folarin Oludare, and Rema himself.
It stars the singer and a vixen who also serves as her potential love interest. Rema deliver his lyrics in a seductive style and with a passionate voice.
The visuals bring out the ‘Charm’ aspect by showing an emotional battle Rema fights whenever he sees the woman of his dreams.
This music video captures Rema trying so hard not to fall into temptation but the more he tries, the harder it becomes to walk away from the fixation he has for his vixen.
He keeps his distance from the woman at first, but as feelings intensify, he has no much of a choice other than getting close to her.


As he extols the seductive allure of the woman from whom he expects equal measure of attention, his distinctive sluggish vocals smoothly merge in with the sensual rhythm and dance at the foreground.

His distinctive vocal flow plays out in this Rema new song Charm with an infectious jumpy beat and a bouncy tempo to it.